Law In Pidgin Family TV

Law In Pidgin Family TV

Share

Welcome to LAW IN PIDGIN FAMILY TV where I create healthy family contents.

25/06/2026

Ekwnubialam don reach to chop fufu and okro soup with cow head?

25/06/2026

I be working class lady. But my bundle of joy wey no dey work, go expect make I dey play with am for midnight?

How?

Photos from Law In Pidgin Family TV's post 25/06/2026

My big uncles and aunties, make una help me ooo. My mama dey teach me how to sit down so that if she dey cook, she go sit me down for mat.

A whole Prince like me. Just imagine.

24/06/2026

Congratulations to you and your only source of income.

24/06/2026

Ekwnubialam dey p**s for my body and him dey laugh me. Just imagine. I dey go call Police for am ooo.

24/06/2026

Last night heat worry me and Ekwnubialam. The only rechargeable fan I get no Dey rotate. I come position where e go dey touch only my bundle of joy.

I come dey sweat like Christmas goat. 😂

I dey point where I Dey make sacrifice for my baby to Dey okay.

Subscribe to get exclusive benefits:
https://www.facebook.com/61587566454279/subscribenow

24/06/2026

Motherhood no easy oooo.

After all this my Shakara and Steeze, I still hang my mothercare bag where Ekwnubialam things dey.

24/06/2026

My premium Afang soup. Ekwnubialam no fit relate oooo. Him think say everything na about pap, milk and bwezzz milk.

24/06/2026

I dey hungry like this ooo. E be like I go just drink Ekwnubialam pap ooo.

Photos from Law In Pidgin Family TV's post 23/06/2026

My and my bundle of joy don go hustle. We don go teach law.

Want your school to be the top-listed School/college in Port Harcourt?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Website

Address

Port Harcourt
500102